No Dey lie for me Very you soon you say you are not my father And anything I do it is not my power I no fit judge you It is not my pala And if you judge me That is your wahala See d way ur mercy package me. E no go well for unbelief. I guess u see d best in me. I call on God d Almighty, El Elyon and Elohim. Eyin ni kan, ko se lo mi. Nothing else can satisfy. If dem give u 1 dem go collect 3, show me man wey go die for me. Only God Holy Trinity.
- Release Date:November 10, 2024Ⓡ